ads header

Breaking News

Ice Prince - Handwork

Ice Prince drops another commercial Tune titled ”HandWork” .
Yepo, sokus makosa, as i  nak my prayer i step into the street, everybody just dey looks me as if nah me be shit, as i con dey wonder say nah me be this, i can tell you story, i dey make palm sandal wen i dey for jos, nah baba God dey bless me, my bank account arrange,  as i do my own, there must be a time wey everybody must chaange, make dem do their own, as they do their own make jehovah bless me gan gan, handwork, i can see your handwork …

Download below and share your thoughts! 

No comments